LYRICS AND DOWNLOAD: Oh Ya Love by The Gratitude(COZA)

Lyrics of Oh Ya Love by The Gratitude (COZA)

E le le le le le
Na Your love
Dem dey ask me say
How e take happen
I tell them duro!
Shebi you wan hear my full story, duro!
This boy you know before
Dem don write me off like sey I nor dey book again eh eh
Dem carry me go back
you carry me, carry me go front
Dem carry me go ground

You carry me, carry me go up oh
Dem carry me go back
You carry me, carry me go front
Dem carry me go ground oh

See also: Overdose by The Gratitude

Woju Woju
Your love dey do them Woju
Twinkle twinkle twinkle
(You twinkle me like Your superstar)
I feel the butterfly in my belle
You carry me on Your wings
Say make I no waka with my lege
Oti she oo

Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love

My mama tell me say
Make I no fall in love (fall in love)
My papa tell me say
Make I no fall in love
But as I see Your love
I know that love is real
I gat to let them know (let them know)
I never see this love
I never see this kind of love before
You show me plenty love
You show me plenty ogbonge love (ahaan!)

Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love

No be lie no be joke I dey gyrate
Na favor just dey follow me
Everyday, everywhere I dey celebrate
Leave am I like am like that
Oya dey can say anything
Excess love dey worry me
Amazing blessing dey follow me
Plenty goodies for me daily
Olisa daluo daluo daluo
na nke mere eme
(Olisa daluo daluo daluo na nke mere eme )
Na this kind love dey make me go

Pampararampa
Pampararampa
Pampararampa
Pampararampa

Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love
Oh Ya love

Download Oh Ya Love by The Gratitude here


Comments

Popular posts from this blog

Your Way by Seyi Israel ft One Gospel Sound

Lyrics and download: 1 milli by Davido

Open doors by Busola Martins