Lyrics and download: 1 milli by Davido

Lyrics of 1 milli by Davido

Wetin I gain if I lose you to one of the boys online
I fit craze, I fit kpai, I fit die
(Baby)
If tomorrow come, you no dey my side (Olorun maje)

Je ka gbadura
Ka ye wa dara
Ko layo ko loyin
Kan ma te po sara wa
I go pray for you and
I go fight for you
My desire for you
It's more than I can explain

See also: What if I say by Fireboy

Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli, I million dollar
(1 million 1 million)
Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli million dollars
1 million dolapo

You know say na me be OBO
They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo

You know say na me be OBO
They call me David David dodo
Girl come and chop my chop my dodo aii dolapo

See also: Blow my mind by Chris Brown ft Davido

Talo ni pe baby mi olejo
Wo ni kole fese rajo
Fi badi jo
Ewa rewa
Fuwon tan
Fuwon tan baby oo

Dem say we no go last
Dem say na we do pass?
Dem dey jealous our love ehh
It's more than I can explain

Je ka gbadura
Kaye wa dara
Ko layo ko loyin
Ko ma tepo sara wa
I go pray for you
And I go fight for you
My desire for you
It is more than I can explain

Elo lowo ori e
Sho gba 1 milli 1 million dollar
1 million dollar
Tell your mummy I go pay
How much is 1 milli 1 million dollar
1 million dolapo

Eh eh
Assurance 2020
A mo rawa

Download 1 milli by Davido 

You can watch video here



Comments

Popular posts from this blog

Your Way by Seyi Israel ft One Gospel Sound

Open doors by Busola Martins