Posts

Showing posts with the label Happiness

Happiness by Frank Edwards (lyrics and download)

Image
Lyrics of Happiness by Frank Edwards And me already know say happiness is key And you already know say worry worry cannot change a thing That’s why the Bible tell me say in every situation, say make I praise praise Say when you see me dance E be like say na craze I dey dance like David Lord I thank You for the love, the life, protection and salvation Why You love me this o Tell me why You love me like this o Abeg leave me make I dance Every time you see me dancing (?) come dance with me Everytime you see me smiling I just wanna make you smile too See also: Wetin I gain by Frank Edwards As you dey dance Make you carry favor, blessings, grace, miracles Favor o, blessings, grace, miracles Anything wey you want Blessings, grace, miracles Make you carry favor, blessings, grace, miracles Na na na na na Na na na na na See also: Oghene Doh by Frank Edwards When dey fire fire My God just dey cover cover Everything dem do e dey bounce back Na God dey play my soundtrack Ah! na baba God be okaka N...