LYRICS AND DOWNLOAD: Oh Ya Love by The Gratitude(COZA)

Lyrics of Oh Ya Love by The Gratitude (COZA) E le le le le le Na Your love Dem dey ask me say How e take happen I tell them duro! Shebi you wan hear my full story, duro! This boy you know before Dem don write me off like sey I nor dey book again eh eh Dem carry me go back you carry me, carry me go front Dem carry me go ground You carry me, carry me go up oh Dem carry me go back You carry me, carry me go front Dem carry me go ground oh See also: Overdose by The Gratitude Woju Woju Your love dey do them Woju Twinkle twinkle twinkle (You twinkle me like Your superstar) I feel the butterfly in my belle You carry me on Your wings Say make I no waka with my lege Oti she oo Oh Ya love Oh Ya love Oh Ya love Oh Ya love My mama tell me say Make I no fall in love (fall in love) My papa tell me say Make I no fall in love But as I see Your love I know that love is real I gat to let them know (let them know) I never see this love I never see this kind of love before You show me plenty love You show ...